Nigerian actress, Nigerian actress and filmmaker, has warned her counterparts not to include her in WhatsApp groups for financial contributions.
Geoge in a video recently shared via Instagram, said she is consistently added to several WhatsApp groups to make contributions for the welfare of their ailing colleagues in need but “excluded for movie roles”.
Speaking in pidgin English, the actress said she believes individuals should handle their matters because when she had problems, nobody seemed to care.
“You have never called me for work but anytime e reach something wey go become contribution, you go put my name. You go form WhatsApp group for contribution, you go put my name.
“You dey do work o, you dey pay people o, you no ever one day remember say oh make we call this woman, Shan George, make she even take part for this major movie or work or even if na waka pass, make I just see small garri drink for house with my children.
“You will never call me but you go dey add me. Today, I woke up this morning, and I have been added to 15 groups for contribution of money from people wey never call me for work one day. Wey no know wether I don eat, make una no let thunder fire una o. This thing wey I dey talk so ehn, e pain me o.
“With all due respect to whoever! Mbok No dey call me for contribution if you no dey call me for work.”